STUDENTS ASSEMBLY!

Today, the mata wey dey on ground na ABSU SECURITY AND MODE OF OPERATION.

Na wetin u think about the way our school security take dey operate???
(especially the way wey dem dey search for gate before you enter school)

Dem dey operate well abi dem no dey operate well???

How we fit take tackle OPPRESSION of Students by UNIVERSITY SECURITY???

#TalkYourMataMakeAbsuBeta

Share on Google Plus

About China Nwachukwu

This is a short description in the author block about the author. You edit it by entering text in the "Biographical Info" field in the user admin panel.
    Blogger Comment
    Facebook Comment

0 comments:

Post a Comment